Common Person

[00:00.00]Burna Boy - Common Person
[00:00.56]Written by:Alli Odunayo、Burna Boy
[00:01.39]Bong bong
[00:07.89]Bong killa bong killa
[00:21.51]Na me wey dey clean una house
[00:23.94]Na me wey dey wash una car
[00:26.23]Na me wey dey cook ununu
[00:31.31]Na me wey dey wash una cloth
[00:33.59]Na me wey dey work for your shop
[00:35.87]Na me wey dey hawk ununu
[00:41.24]I be common person but my happiness oh still be my own
[00:51.07]Everybody get role no mean say your own role passin' my own
[01:20.91]I be common person but my happiness oh still be my own
[01:30.71]Everybody get role no mean say your own role passin' my own
[01:40.27]Because na God I dey put all my faith food for my plate
[01:43.88]Fit no do me jo Mma balanso
[01:50.09]Even as things no dey go my way
[01:52.57]Even in days where I no get nothing at al Mma balanso
[02:00.46]Na me wey dey drive your bus
[02:02.93]Na me wey drive your keke Mma balanso
[02:09.94]Na me wey dey run around
[02:12.45]Na me do the job Mma balanso
[02:40.04]I be common person but my happiness oh still be my own
[02:49.94]Everybody get role no mean say your own role passin' my own
Burna Boy - Common Person
Written by:Alli Odunayo、Burna Boy
Bong bong
Bong killa bong killa
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person but my happiness oh still be my own
Everybody get role no mean say your own role passin' my own
I be common person but my happiness oh still be my own
Everybody get role no mean say your own role passin' my own
Because na God I dey put all my faith food for my plate
Fit no do me jo Mma balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where I no get nothing at al Mma balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke Mma balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job Mma balanso
I be common person but my happiness oh still be my own
Everybody get role no mean say your own role passin' my own