Jagele

[00:00.10]Burna Boy - Jagele
[00:02.31]Lyrics by:Damini Ebunoluwa Ogulu、Kelvin Peters
[00:10.40]Baby me I no go leave you laiye o
[00:13.90]Make you no go leave me solo
[00:16.37]You know as e Dey go
[00:18.06]Catch my shot o
[00:20.15]Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
[00:24.84]Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
[00:29.61]My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
[00:34.92]Ka gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey
[00:39.48]I Don't no was e Dey do me
[00:41.58]I no no was e Dey do
[00:44.25]Why do you want do disarm me o
[00:46.66]Why you wan turn a badman to mumu
[00:50.28]Omo o You don follow me shayo
[00:54.37]You don follow me choko
[00:56.89]And you don't mezebu
[00:58.63]You know it's true
[01:00.70]Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
[01:05.24]Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
[01:10.02]My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
[01:15.47]Gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey
[01:20.17]U do me like ogogoro
[01:22.37]And I don't know what to say
[01:24.66]And every time that you face me
[01:27.12]I just don't know what to sayy
[01:29.35]Nuh
[01:30.32]You're my sweetie sweetie chocolate
[01:32.92]I kno say you go follow me
[01:35.42]Because you don finish the henne and Dusse
[01:38.58]Balance it up and gbes
[01:40.19]I Don't no was e Dey do me
[01:42.41]I no no was e Dey do
[01:44.69]Why do you want do disarm me o
[01:47.27]Why you wan turn a badman to mumu
[01:50.85]Omo o You don follow me shayo
[01:54.93]You don follow me choko
[01:57.44]And you don't mezebu
[01:59.12]You know it's true
[02:01.19]Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
[02:05.76]Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
[02:10.67]My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
[02:16.04]Gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey
Burna Boy - Jagele
Lyrics by:Damini Ebunoluwa Ogulu、Kelvin Peters
Baby me I no go leave you laiye o
Make you no go leave me solo
You know as e Dey go
Catch my shot o
Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Ka gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey
I Don't no was e Dey do me
I no no was e Dey do
Why do you want do disarm me o
Why you wan turn a badman to mumu
Omo o You don follow me shayo
You don follow me choko
And you don't mezebu
You know it's true
Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey
U do me like ogogoro
And I don't know what to say
And every time that you face me
I just don't know what to sayy
Nuh
You're my sweetie sweetie chocolate
I kno say you go follow me
Because you don finish the henne and Dusse
Balance it up and gbes
I Don't no was e Dey do me
I no no was e Dey do
Why do you want do disarm me o
Why you wan turn a badman to mumu
Omo o You don follow me shayo
You don follow me choko
And you don't mezebu
You know it's true
Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby
Gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey